fbpx
April 20, 2024

Tea seller don cause Tanker explosion for Niger.

0
Explosion-caused-by-Tea-seller-

One local tea seller don cause fuel tank wey dey Niger state explode by mistake as hin dey try boil water wey hin go take make tea for hin customers.

Na around 7:00 am on Saturday for Badegi town around Badegi- Bida road in Katcha Local Government Area of di state na hin dem talk sey di explosion happen.

YOU FT STILL LIKE: Buhari dey go UN 77th General Assembly for New York on Sunday

Di roadside  tea seller bin wan just put light for firewood,and put pot on top di fire make water for boil.  Butt di place where hin bin dey , near one tanker wey dem pack near hin shop. Dem talk say hin no know say fuel tanker wey dey leak dey there when e put light or the firewood. Na so di fuel tank take catch fire…  READ MORE

Rush enter TRIBUNE go read di full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *