fbpx
March 28, 2024

Buhari no fit run Nigeria from UK – Edwin Clark

0
edwin-clark.

Elder statesman and First Republic Federal Commissioner for Information, Edwin Clark, on Tuesday, criticize di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), as hin enter plane go London, United Kingdom, for medical treatment without handing over power to Vice President Yemi Osinbajo.

According to wetin Clark talk, Buhari need to follow di Constitution and hin need to dey do di needful in line with global best practices because he no fit run Nigeria from abroad.

YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

He yarn say person suppose go meet di Supreme Court make dem find interpretation for wetin  Buhari don dey do since wey hin no fit tell Nigerians di details of hin health status.

Nigeria na for all of us, we no dey run go banana State. Buhari dey do Nigerians anyhow. He no get right to just comot go London, hin suppose hand over power to di Vice President in line with di constitution. Na Clark talk this one for Abuja press conference.

Di tori full ground, you fit enter Punch go read di remaining… READ MORE

For more News: Buhari don travel go London for medical check up

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *