fbpx
April 23, 2024

Elon Musk don throw shade give users as dem dey ask whether Trump go return to Twitter

0
Elon-Musk.

Di new owner and Chief Executive Officer of Twitter, Elon Musk done shade users wey don dey ask am whether former US President, Donald Trump, go  return to Twitter.

Musk, for one tweet, via hin verified Twitter handle on Monday say, “If I had a dollar for every time someone asks me if Trump is coming back on this platform, Twitter would be minting money.”

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Remember say as Musk take over Twitter three days ago, hin sack most of dia top executives.

Since di time wey Musk don take over di bird app, plenty media don dey wait for di return of di former US President for di platform.

Di full tori dey inside Vanguard, click here make you go read am….READ MORE

For more News: Google, Microsoft dey experience low sales

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *