fbpx
May 5, 2024

Burna Boy share experience with beautiful female soldier

beautiful-female-soldier-and-burna-boy

Grammy award winning Afrobeat singer, Burna Boy, narrate hin experience after hin cross paths with one beautiful female soldier wey thief hin heart.

Di odogwu coroner wey recently take di delivery of hin Maybach narrates how hin meet one female soldier wey hin for like to know better.

According to Burna Boy, yarn say hin no get di confidence to approach her, upon say hin waka comot with her thoughts for hin head.

FOR MORE NEWS: Davido marital status don change

“NA SO I ENTER IGBORO YESTERDAY WEY MY EYE SEE ONE BEAUTIFUL ARMY WOMAN, I NOR COME SURE HOW DEM TAKE DEY TOAST ARMY WOMAN, AS I NO WAN LOOSE GUARD NAIM I CARRY MY WAHALA COMMOT THERE. BUT MY MIND STILL DEY AM LIKE DIS,” Na wetin Burna Boy write be that.

You go like go read di full tori…READ MORE