fbpx
May 9, 2024

2023 election results: INEC Certificate of Return be like World Cup – Tinubu

certificate-of-return-be-like-world-cup

Nigeria President-elect, Bola Tinubu, don yarn say di Certificate of Return wey di Independent National Electoral Commission (INEC) present to am be like “World Cup” trophy.

He make dis comment while hin dey on  visit to di palace of di Oba of Lagos, Rilwan Akinolu, on Sunday.

Tinubu, wey contest on di platform of di All Progressives Congress, APC, bin dey announced as di winner of di February 25 presidential election.

FOR MORE NEWS: “I no know say I go see di day all Nigerians go focus on politics” – Falz

As hin dey tok for di palace, Tinubu yarn say: “Di journey we y dem embark upon, dem don return go house with certificate.

“Di Certificate of Return be like our own World Cup and I thank you all for di effort.” Na wetin Tinubu tok be that.

You fit go read di tori…READ MORE