fbpx
April 25, 2024

Controversial List: Mistake dey the Campaign Council —APC Governors

0
Adamu-APC-chairman-campaign-council

The Independent National Electoral Commission (INEC) bin comot the suspension of campaign for the general election on September 28, and na almost a week after dem release the final list of presidential candidates.

But, the party don postpone the inauguration of its PCC till further notice because of the anger wey the membership list generate with governors and members of the National Working Committee (NWC) of the party.

2023: Tinubu presidency no go dey different from Buhari govt – Pastor Giwa

Dem dey claim say dem just put dem for one side and dem reject the people wey dem nominate.

On Wednesday, the NATIONAL chairman of the All Progressives Congress (APC), Senator Abdullahi Adamu,hold four-hour meeting with governors wey dem elect for the platform of the party to take reduce the tension and the anger and bitterness wey the  422-member Presidential Campaign Council list cause.  Na last week dem release this list wey dey make everybody dey vex like this.

To read more o this tori, CLICK HERE enter Tribune.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *