fbpx
April 19, 2024

2023: Tinubu presidency no go dey different from Buhari govt – Pastor Giwa

0
Pastor-Giwa

The Senior Pastor of Awaiting The Second Coming Of Christ Ministry, Adewale Giwa, dey reveal say the all the wahala wey Nigerians dey face for the administration of President Muhammadu Buhari no go dey different from wetin dem go experience for 2023 if the APC presidential candidate, Bola Ahmed Tinubu win the election.

Nigerian Oscars committee no gree acept Kunle Afolayan Anikulapo movie

According to Giwa, the absence of Tinubu when dem dey do the signing of the peace pact by all the presidential candidates for Abuja na sign wey show say hin running mate, Kashim Shettima, the absence of Tinubu when dem dey do the signing of the peace pact by all the presidential candidates for Abuja na sign wey show say hin running mate, Kashim Shettima, go be the person wey go run the affairs of the country.

The pastor yarn this tori for  Akure, Ondo State.

Dem talk say Tinubu absence na indication to Nigerians say when hin dey elected, he no go dey different from Buhari.

The tori full DailyPost, CLICK HERE make you go enjoy the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *