fbpx
March 28, 2024

Court don sack Labour Party State Assembly candidates for Rivers

0
court-labour-party-

One Federal High Court wey dey Port Harcourt, on Tuesday, nullify di nomination of four House of Assembly candidates of di Labour Party for Rivers State.

Di presiding Judge, Justice Turaki Mohammed for hin judgment agree with di Peoples Democratic Party, PDP,  say di Labour Party no comply with di Electoral Act as hin dey conduct four of di State House of Assembly primary elections.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Justice Mohammed follow direct di Independent National Electoral Commission, INEC, A make dem delist di names of di affected Labour Party candidates, including those of Obio/Akpor 1 and 2, Tai and Gokana State constituencies.

Enter DailyPost go read more of this tori make you get di full gist…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *