fbpx
March 28, 2024

‘Peter Obi no worth 10 kobo’ – Governor Sule

0
Sule

Governor Abdullahi Sule of Nasarawa State don dismissed online ratings wey put Peter Obi, di presidential candidate of di Labour Party ahead of Bola Ahmed Tinubu of di All Progressives Congress (APC) and di Peoples Democratic Party candidate (PDP) Atiku Abubakar.

Sule claim say di criticisms of Obi, wey be former governor of Anambra State, by di current Governor, Charles Soludo, don devalued Obi as a presidential candidate to less than 10 kobo.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Hin make di statement on Wednesday as hin dey featured for di Channels Television’s Politics Today programme.

Sule yarn say di current governor of Anambra State where Peter Obi bin dey as governor na di right person to talk wetin happen for di period of Peter Obi for di State.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: Police don discover one baby factory inside Nasarawa State

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *