fbpx
April 25, 2024

Court of Appeal don remove Akpabio as APC senatorial candidate

0

Di Abuja division Court of Appeal don set aside di judgment of Federal High Court Abuja, con comot Godswill Akpabio as di All Progressives Congress (APC) candidate for Akwa Ibom North West Senatorial District.

Three-member panel of justices on Monday tell Akpabio say becos hin fail to summit proof of di case wen bin dey ground within di little time wen court give am.

U FIT ALSO READ Kwankwaso No Go Step Down For Atiku – NNPP

Di panel tell Akpabio say,base on say hin na presidential aspirant of di APC, could not participate in di primary of di party on May 27,monitored bi INEC, which con later produce Udom Ekpoudom as a candidate.

Di Federal High Court for Abuja on September 22 tell INEC to do magomago con put Senator Akpabio as APC’s candidate, base on say him dey nominated bi di party on June 9.

Court of appeal tok say bifore dey open dia eyes make INEC announce di former Minister of Niger Delta Udom Ekpoudom as di APC flagbearer.

Di court don ordered INEC to publish Akpabio’s name as APC senatorial candidate for Akwa Ibom North/West senatorial district in 2023.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *