fbpx
May 18, 2024

Yul Edochie daughter, Danielle don break silence following di death of her brother, Kambili

danielle-don-break-silence

Danielle Edochie, Yul Edochie first child, don break her silence on social media following di death of her brother, Kambilinachukwu.

Following di death of dia son, e dey obvious say di Edochie family dey pushed into a period of grieving, and because of di matter, all of dem dey absent from social media for days.

As Danielle Edochie break her silence, on her part she recently enter her Instagram story.  Also, she share screenshot of her YouTube channel as she dey encourage netizens make dem click and subscribe.

FOR MORE NEWS: “Your Helper Wouldn’t Stress You for Any Reason” Portable Dey Happy As HIin Meet Veteran Actor, Taiwo Hassan

However, dem tok say Kambilinachukwu slump when hin dey play football for school.

As di incident happen, pipo rush di boy go hospital where he dem confirm say hin don die

Yul Edochie follow report di death to di police and investigations dey ongoing.

You fit go read di tori…READ MORE