fbpx
April 25, 2024

Davido Confirm say hin go Marry Chioma for 2023

0
davido-chioma.

Na for the InstaStory post of one popular UK-based Nigerian pastor and Davido close ally, Tobi Adegboyega na hin dem share this tori wey we dey see.

For inside the short video, we fit see Adegboyega as hin dey hail Chioma, hin dey say “our wife, our real wife”.  , Davido sef kon  confirm am, hin yarn say dem go marry next year and na “Hundred per cent, e dey happen for 2023.”

YOU FIT STILL LIKE: Ghanaian musician Black Sherif sing for hin late girlfriend for debut album.

For 2018, Davido released one hit single and the title na“Assurance”, and hin dedicate am to Chioma. For inside  the music video of the song, Davido feature Chioma inside and na romantic video dem do.

You still fit CLICK HERE enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *