fbpx
May 18, 2024

“Davido no be human being”- Singer, Zamorra reveal wetin OBO do for am

0

Zamorra enter Twitter narrate how Davido inform am about an alleged decision by Sony Music to comot am for one song.

Di singer claim say that singular act make am believe say Davido no be human, but na celestial being hin be.

Promising Nigerian singer, Zamorra don reveal wetin ace musician, David ”Davido” Adeleke do for am, even as hin yarn say OBO no be human.

FOR MORE NEWS: Sina Rambo Adeleke don issue PSA as Hin Breaks Silence on Alleged Domestic Violence

Davido bin sign one record deal with Sony Music in 2016, but he later yarn say hin decide to leave them because dey no align with hin vision.

According to Zamorra, when di label ask OBO make he take hin verse comot for that single, he bin no gree do wetin dem talk.
He no mention di title of di song or whether dem don release am. Di up and coming singer yarn say di evelation make am emotional.

You fit go enjoy more….READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *