fbpx
May 18, 2024

Davido don reveal how he stop hin fans from beefing Wizkid

davido-settle-matter-between-fans-and-wizkid

Ace Nigerian musician, David Adeleke, wey dey known by hin stage name, Davido, recently disclose how he successfully settle di matter between hin fans and hin fellow artist, Wizkid.

Inside recent interview with BBC radio, Davido yarn say before di release of hin “Timeless” album, he discover say hin fans dey follow person wey dey control dem and fuel hatred towards Wizkid and hin supporters.

FOR MORE NEWS: “I’ve finally found the love of my life” – Bobrisky dey rejoice

To prevent any further conflict, Davido contact di individual and hin express hin desire to put an end to di rivalry. Also, hin yarn say he wan reveal hin album for peaceful and harmonious environment.

Davido mention say hin recently spend time with Wizkid, and di two of dem no get ssues.

You fit go read di tori…READ MORE