fbpx
April 20, 2024

Death Toll From Indonesia Earthquake don rise to 321

0
earthquake-shakes-Indonesia

Di death toll from the earthquake wey hit Indonesia island of Java this week don rise to 321 as rescuers see more bodies on Sunday, di national disaster mitigation agency na hin talk this one.

Di shallow 5.6-magnitude earthquake hit di West Java town of Cianjur on Monday where most of di victims kpai  as di building collapse.

YOU GO LIKE READ: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

Disaster mitigation agency chief Suharyanto, wey like many Indonesians dey use only one name, tell one news briefing on Sunday say di rescuers see three body of pipo wey  don kpai, and dem see Eight on Saturday.

“With di discovery of these three (bodies), as of today, di death toll don be 321 people,” na wetin Suharyanto yarn. As e dey so, Eleven people still dey missing.

This tori dey inside DAILYTRUST…READ MORE

For more news: 14 pipol don kpai and plenty pipol don woundjor, as earthquake happun for Indonesia

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *