fbpx
March 29, 2024

Tinubu threatened as Crisis chook head inside APC for Kano state

0

Di All Progressives Congress (APC) for Kano State don dey face one kind gbege wen con lead to threatening of Bola Ahmed Tinubu.

Di gbege dey sele between members of the House of Representatives, led by di Majority Leader, Ado Doguwa, and the Deputy Gubernatorial candidate of di party, Muritala Garo.

U FIT ALSO READ Wike don increase hin special assistants from 100000 to 200000

During di week, Garo tok say di majority leader Doguwa dey aassault am base on one or two alignment

Naso Doguwa self come out yarn say na lie oo, say na Garo dey do over sabi

According to pipol wen sabi wetin dey sele for di state dem tok say Garo na one kind big name for di state and base on hin achievement hin get power to do anything

On the other hand, Doguwa self no bi small pikin for House of Rep him self powerful

Him don dey lead since 2003.
For years, Kano State remained the largest voting State.

During a press briefing at di National Assembly, Doguwa tok say Rabiu Kwankwaso still remain powerful for di State.

Him tok say if APC go loseguard and no settle wetin dey ground now,him go follow Kwankwaso train bi dat.

“Tinubu,rise up on your feet con settle di alignment between Doguwa and Garo if not kano no sure for you” na wetin dem yarn bi dat

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *