fbpx
March 28, 2024

Wike don increase hin special assistants from 100000 to 200000

0
Wike-asistants

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase di number of hin special assistants on political unit affairs from di initial 100, 000 to 200, 000 persons.

Di Governor announce di new figure as hin dey inaugurate di second batch of di first 100,000 Special Assistants from Rivers East Senatorial District for di Adokiye Amiesimaka Stadium, Omagwa for Ikwerre Local Government Area on Friday.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

He explain say plenty requests come from Rivers pipo wey beg say dem want make hin consider them for di appointment.

Wike direct all di political leaders of di various Local Government Areas make dem go house look for trustworthy people among di lot wey dem go fit consider and wey go fit help the state retain di position for di comity of states.

This tori dey inside Tribune and you fit go read di remaining tori…READ MORE

For more News: FG don takeover Ekweremadu properties, secures Interim Forfeiture Order

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *