fbpx
December 22, 2024

“Finally baba don cut soap for us” – Fans react as music executive, Don Jazzy launch new soap brand

don-jazzy-don-launch-soap

Nigerian music executive, Don Jazzy, don collect accolades on top social media following di launch of hin own line of soap wey dem call Drip.

Di serial entrepreneur announce di launch of hin soap brand via hin verified Instagram page on Tuesday, May 9, a day after hin celebrate di 11th anniversary of hin record label, Mavin Records.

Inside heartwarming video wey hin share online, Don Jazzy give brief tour of di production plant. Also, hin yarn say hin dedicat a year and a half to refining hin soap brand, wey dey successfully launche for market now.

 

FOR MORE NEWS: “You no know my story” – Yul Edochie second wife, Judy Austin don address critics

 

Na wetin hin caption di video be dis,

“Yesterday my baby Mavin turned 11. Today is the beginning of another exciting journey for me. Allow me to introduce to you my new baby #Drip 😁💃🏻💃🏻💃🏻. For the past year and half I have spent time with experts perfecting my first range of beauty soaps (Drip carrot, Drip papaya, Drip Vit C and Gold) and I am so proud to present to you with love @DripSoapAfrica
#DripSoap #DripSoapAfrica #TheGlowOfYouth

(Pls share to your friends and family let them know The Don has got your soap)”

You fit go read di tori as Don Jazzy don launch soap…READ MORE