fbpx
April 25, 2024

Dubai Govt don jail one Naija lady on top her twitter post.

0
Dinchi Lar

The family of one Nigerian lady, Dinchi Lar don enter streets of Abuja, dem dey protest about the detention of their pikin. Dem want make the Federal Government intervene for the matter.  Dubai authorities put the lady for jail because of  her Twitter post about the ill-treatment of some Nigerians wey dey the Dubai International Airport, United Arab Emirates,

YOU STILL FIT ENJOY: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

For her tweet, she write say she and some other Nigerians with valid visa dey Dubai international airport for inside one room after some hours wey dem reach the airpot. The lady yarn say the Dubai authorities no give explanation and information on wetin dem fit do. She talk say dem pass 20  wey dey there.

You still fit CLICK HERE read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *