fbpx
April 20, 2024

Electoral Offences Bill go ready for 2023 general election — Senate

0
Electoral-offenses-bill

As the 2023 general and Presidential elections dey come, the Senate don give assurance say the Electoral Offences bill go dey ready for the polls.

Dem talk say dem presently dey work on the National Electoral Offences Bill and na by one technical Committee wey dey inside the House of Representatives.

YOU STILL FIT ENJOY: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

The thing wey the legislative wan do, na to ensure say INEC concentrates on the administration of elections, while Electoral offenders go enter list and this one go prevent other offenders and e go build  positive  electoral culture for our nation.”

As dem dey talk about the preparation for the 2023 general election, Gaya wey note am say the preparation for the 2023 elections dey top gear, yarn say na opportunity to prepare Nigerians for social, political and economic elevation.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *