fbpx
April 23, 2024

Una no get right carry automated weapon. Presidency Warn Governor Akeredolu Over Amotekun Corps

0

The Presidency don yarn say no state dey authorised to carry automatic weapons for their security outfits.

The Senior Special Assistant to the President on Media and Publicity, Malam Garba Shehu,talk this one for the statement wey dem publish on Tuesday.

YOU STILL FIT ENJOY:  2023: Catholics don warn Nigerians make dem Consider age, mental, physical capacity.

He yarn say the President don talk am plenty times say nobody dey allowed to illegally carry AK-47 or any other automatic weapons. E follow talk say make dem surrender the weapon wey dey with them.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *