Pyrates Song for Tinubu, Wole Soyinka Vex
Wole Soyinka don vex on top how him members take compose song to insult APC flag bearer Asiwaju Bola Ahmed Tinubu during their parade.
In the one minute, six seconds’ video, the members wey dress in red and white attire, danced and chanted thus, “Hand dey shake, leg dey shake, baba wey no well he dey shout Emi Lokan,” roughly translated to mean “With an unstable hand and leg, a man with a frail health is sounding off that it’s his turn to be Nigeria’s president.”
The Elder statesman, Prof Wole Soyinka, talk say this video of pirate no be wetin supposes dey laugh about, himself no believe say National Association of Seadogs otherwise called Pyrates Confraternity for fit go that length to mock the presidential candidate of the All-Progressives Congress, Asiwaju Bola Tinubu, in a song. He talk say person wey never die no know how himself go take die.
The full tori tanda berekete in punch online…oya press the read more button to enjoy the full talk talk from Prof. Wole Soyinka himself. READ MORE