fbpx
April 26, 2024

Kiss Daniel komot for police Custody

0

The Nigerians Diaspora don finally waka komot for Tanzania Police Station wey dey Dar es Salaam, For Tanzania. According to a video wey enter social media yesterday, the Popular singer Oluwatobiloba Anidugbe, popularly known as Kiss Daniel nah him police arrest after he no gree perform in a premium show where plenty people wey pay big money don sit down dey wait the Buga crooner to perform.

After hours wey people wait sit down dey wait him, Oga no gree show, him dem vex begin scatter everywhere, Nah wetin cause his arrested bi that.

But According to NiDCOM dem talk said, “Kizz Daniel has been released. His legal team will, however, report back to the police tomorrow while he will subsequently return to Nigeria.” You like see the video of his arrest…click the read more button to go am watchWATCH VIDEO

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *