fbpx
May 8, 2024

EPL: Erik ten Hag don identify three players wey fit replace Ronaldo for Man U

Manchester United head coach, Erik ten Hag, don suggest some players wey hin fit take replace Cristiano Ronaldo fter hin departure from Old Trafford.

Ronaldo wey Manchester United don terminate hin contract last Month base on one interview with Piers Morgan

U FIT ALSO READ Messi vs Ronaldo: Vincent Kompany pick hin prefer player to play with

Erik ten Hag don list Facundo Pellistri, Alejandro Garnacho and Anthony Elanga. Hin tok say among dis three guys hin go surely see replacement for Cristiano Ronaldo.

Hin tok say make dem look (Alejandro) Garnacho, (Anthony) Elanga and Pellistri, dey all make good impression for di World Cup and last week inside one game against Everton.

Erik ten Hag tok say,: hin khow say Man U don lost beta striker, but at di same time hin need to fill dat gap with di right persin.

Hin tok say no bi to add to di team or to di squad na hin mata but, base on di kind club wey Man U bi dey need persin wey go fit fittin to di standard of di club ”

To read di full tori CLICKHERE