fbpx
May 5, 2024

Buhari dey borrow so that hin no go impose heavy tax on Nigerians – Fashola

federal-government-option-to-impose-tax

Minister of Works and Housing, Babajide Fashola reveal say di federal government get di option to impose tax on Nigerians instead of borrowing to fund projects.

Fashola yarn ay di decision of di President Muhammadu Buhari-led administration to borrow funds to execute projects dey in line with climes.

As hin reveal this matter during di flag-off of di Akure-Ado highway, di Minister yarn say Buhari go continue to award contracts and  borrow until hin last day for office.

According to wetin hin tok, di president get until midnight on May 28 to cease performing hin executive powers.

Fashola claim say N90 billion project go dey funded by di NNPC through di federal government tax credit policy.

He add say di infrastructure development fit only dey realized through borrowing or taxation.

 

FOR MORE NEWS: Manufacturers knock CBN over interest rate increase to 18.5 per cent

 

Di Minister reveal say misinformation don spread about am over di delay of di project, wey bin dey been granted to Dantata and Sawoe Construction Firm.

Fashola maintain say di project go dey completed in 24 months. Also, hin add say di project dey awarded to Samchase Nigeria Ltd. and Kopeck Construction Company.

 

You fit go read di tori on federal government option to impose tax…READ MORE