Federal Govt Don Sues Abuja Property Developer For N11m Electricity Theft
Federal government don drag property developer, Mr Cecil Ezem Osakwe, before Justice Binta Murtala-Nyako of di Federal High Court wey dey Abuja over alleged N11m electricity theft.
For inside di charge, dem yarn say Osakwe tamper with electricity meters wey cause loss of N11m revenue to di federal government.
YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers
Dem yarn say na di officials of Abuja Electricity Distribution Company (AEDC) na hin catch Osakwe for allegedly stealing electricity for various properties including hin residence, 11, Aso Drive, Abuja.
According to di officials of the power company, di scale of electricity theft by Osakwe still dey under investigation.
Na inside Leadership this tori dey…READ MORE
For more news: Lagos state govt go prosecute doctor for allegedly defiling hin wife 16-year-old niece