fbpx
April 26, 2024

Federal High Court don go on annual vacation July 24

federal-high-court-vacation

Di Chief Judge of di Federal High Court (FHC), Justice John Tsoho, yarn say di court go start dia 2023 annual vacation on July 24.

Justice Tsoho tok dis one on Friday inside statement by Dr Catherine Oby-Christopher, di FHC Assistant Director of Information, for Abuja.

Di CJ yarn say di vacation, wey go start on Monday, July 24, go end on Friday, September 15.

 

FOR MORE NEWS: Bode George don give condition to work with Tinubu

 

According to di statement, the litigating public go dey at liberty to approach ONLY di under listed functional courts wey near them; Abuja, Lagos and Port-Harcourt.

Di vacation Judges na: Hon. Justice A. R. Mohammed and Hon. Justice O.A. Egwuatu for Abuja division; Hon Justice I. N. Oweibo and Hon. Justice A. Aluko for Lagos Division and Hon. Justice A. T.
Mohammed and Hon. Justice S.I. Mark for Port-Harcourt

You fit go read di tori on Federal High Court vacation…READ MORE