fbpx
March 29, 2024

FG don announce say public holiday go dey on Monday onday.

0
Public-holiday-on-October-10

The Minister, for one statement by hin Permanent Secretary, Dr Shuaib Belgore tell all Nigerians make dem try get the spirit of love, patience, tolerance and perseverance. Hin congratulate all Muslims wey dey Naija and for Diaspora for as dem dey witness this year occasion. Public holiday go dey to mark the holiday.

5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Minister of Interior, Ogbeni Rauf Aregbesola na hin announce this public holiday wey go dey on Monday on behalf of the Federal Government.

The Federal Government declare the Monday 10th October as Public Holiday to take mark this year Eid-ul-Mawlid Celebration in commemoration of the birth of the Holy Prophet Muhammad.

You fit enter The Nations go read this tori, Make you CLICK HERE go enjoy the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *