fbpx
March 19, 2024

FG don reverse the order wey dem give ASUU.

0
asuu-fg.

The tori wey we hear before now be say Federal government order ASUU say make dem re-open schools. The Federal Government yesterday withdraw the order wey dem give vice-chancellors and pro-chancellors to reopen universities.

Dem no give any reason for this U-turn wey dem follow.

YOU STILL FIT ENJOY: Senator Olamilekan Solomon chop knock from NANS on top Education funding

One senior official for the Ministry of Education, wey no want make dem mention hin name yarn say the circular bin dey withdrawn so that government and ASUU go fit negotiate well well following the ongoing invention by the Speaker of the House of Representatives.

You fit CLICK HERE to read more of the tori for inside Daily Post.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *