fbpx
April 26, 2024

FG put leg on meters’ distribution on-top Magomago

0

If you don jubilate say your meter is on the way, you go need calm down small because Federal government don put leg on top the distribution wey suppose start for this month of August. According to the informate wey dey reach us, we hear say Central Bank of Nigeria don put allegation forward say some of the Oga’s wey dey in charge of the Meter Asset Providers, MAPs dey do magomago and the matter need to touch light. You go like read the full tori…..oya now press the read more buttonREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *