fbpx
May 19, 2024

FIFA don Confirm Davido and Others Performance, Ahead of Final Match

0
fifa-davido

Ahead of di final match between Argentina and France wey go happen on Sunday, December 18, di world football body FIFA don drop update on wetin di football lovers go expect.

FIFA for tweet via official Twitter handle yarn say e go be night to remember as e reveal go Nigerian singer Davido alongside other singers wey sing di world cup soundtrack go perform live before di final match.

FOR MORE NEWS: Transfer: Done deal as chelsea don complete di signing of Christopher Nkunku

Na wetin dem write for di tweet be this: “Sunday will be A Night to Remember! Before the #Qatar2022 Final, we’ll have live performances from #FIFAWorldCup Soundtrack stars Davido and Aisha, Ozuna and Gims, and Nora Fatehi, Balqees, Rahma Riad and Mana.”

You fit go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *