fbpx
April 26, 2024

BREAKING: Fire outbreak for Olowu spare parts market inside Lagos

fire-outbreak-for-olowu-market

Early Thursday morning, fire outbreak happen for di Olowu spare parts market for Lagos State.

Some shops wey di fire burn contain air-conditioners for sale, parts of vehicles, and motorcycles, among others.

Di traders count dia losses as di goods wey dem lose to di fire outbreak for Olowu market worth millions of naira.

FOR MORE NEWS: BREAKING: Whitney Adeniran: Lagos DPP don prosecute 4 Chrisland employees over claim of manslaughter of 12-year-old student

Also, di men of di Lagos State Fire Service and security operatives dey for di scene. And di situation dey under control.

Di same incident happen three weeks after Akere Spare Parts Market for Kirikiri Road, Olodi-Apapa for Ajegunle catch fire.

You fit go read di tori…READ MORE