fbpx
April 19, 2024

Flood don pursue landlord, tenant komot for house, where e for happen….

0

Water don show some northern State shege as heavy flood don kill hundreds of people, while thousands of people don run komot for house and farmland.

Every year, na so flood dey kill and dey destroy many houses and farmland for the northern region but e be like say this year flood don cause more damage than previous year.

Weather forecaster don warn before for July say, 18 states for Naija go witness abnormal rainfall wey go check the State for August and September.

Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

However, we gather say States wey really suffer past nah those wey ignore warning sign until the flood enter like thief for night. From statistics wey dey, 10 states for North don suffer well well this year.

If You go like read the full tori, click here.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *