fbpx
July 26, 2024

Worshippers vex, protest as dem replace Fr Mbaka

0

Popular Reverend father wey like to dey shook mouth put for politics Ejike Mbaka of the Adoration Ministry, Enugu don chop bench, as the catholic leaders go transfer him komot for Enugu brand to monastery, where him go get time follow God talk and pray.

But the transfer no sweet the worshipers wey dey the branch for belle, this nah reason why dem begin dey sing we no go gree for the church, dem even barricade the church entrance say father Mbaka no go leave. Some even dey accuse Bishop of the Enugu Diocese, say nah him dey behind the transfer of Reverend Father Mbaka to a monastery to silence him.

Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

The Enugu Diocesan Director of Communications, Father Achi don press button on top the matter. He yarn say dem no komot Reverend Father from the Adoration Ministry as many dey talk he only need sometime in for private to hear wetin God be wan tell am.

The full tori dey full ground in tribune…..click here for the full tori…READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *