fbpx
April 26, 2024

Foundation wan empower 10,000 with solar energy skills

0
Foundation-empowerment-

Di non-governmental organisation, Hope Hossana Foundation, dey collaborate with di DG-Integrated Energy services, to train 10,000 youths for di Federal Capital Territory for energy sector.

Di training project, tagged, “Lightup FCT”, dey in line with di vision of di foundation to provide alternative solutions for di country power sector.

For di briefing for Abuja, di Managing Director, DGIS, Chibuike Onyejeitu, yarn say di national grid no go fit cater for all Nigerians, e add say di sun na di best source of energy for Nigeria.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

He yarn say di time to connect everybody to di national grid dey over, because we no get di political will and infrastructure to connect everybody to di grid.

Nwachukwu Mary, wey represent di Hope Hossana Foundation, express optimism say di organisation go reach dia 10,000 trainees mark by di end of di programme.

This tori dey inside Punch, you fit go find di remaining tori …READ MORE

For more news: Make una Review 2023 budget for us biko, women group beg N’Assembly

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *