fbpx
May 5, 2024

FRSC Don Warn Motorists Against Route Violation

FRSC-Don-Warn-Motorist

Di Ogun Command of Federal Road Safety Corps FRSC don warn motorists against route violation or if dem drive against traffic . This na because construction work don start for Lagos-Ibadan Expressway.

Mr Ahmed Umar, di Ogun Sector Commander of FRSC, give di warning as hin dey tok with di News Agency of Nigeria (NAN) on Sunday for Ota, Ogun.

FOR MORE NEWS: 2023: Voting for Atiku or Obi dey more dangerous – Tinubu tell Nigerians

Umar yarn say di warning dey necessary and dem don make sure say FRSC, police and other sister agencies, go dey on ground to arrest motorists wey drive against traffic. As FRSC don warn motorists, na anythi ng wey dem see dem go take like that.

Di sector commander say di FRSC and other sister agencies don dey deployed to di construction sites so that motorists go comply, dem go check excesses of drivers and dem go control gridlock.

You go like read the full tori…READ MORE