fbpx
May 3, 2024

Funke Akindele don delete her posts wey relate to politics after losing election

funke-akindele-delete-her-posts

After losing di just-concluded gubernatorial elections, di actress-turned-politician, Funke Akindele delete all her political posts concerning herself and, Abdul-Azeez Olajide Adediran, wey dey known as Jandor, after dey contest under di People Democratic Party for governor and deputy governor positions for Lagos state respectively.

FOR MORE NEWS: MC Oluomo brands LP supporters as ‘Obidiots’

Remember say Akindele lost her polling unit 019, Ita Aro square, Ijimu ward for Ikorodu, Lagos State, to di current governor, Babajide Sanwo-Olu of di All Progressives Congress (APC).

According to di results wey INEC collat from di polling unit, PDP secure a total of 19 votes, while APC score 77 votes and the Labour Party get 3 votes.

Some fans dey express concerns for di actress and wetin losing di elections mean to her.

You fit go read di tori…READ MORE