fbpx
March 28, 2024

Gistlover burst holy center today, release names of Actresses wey Apostle Suleiman don break their cooking pot

0

Abeg! Before you read this tori beeko, beeko nu…. close your eye ooo, nah serious warning I dey yarn you so, because wetin your eye go see, your mouth no fit talk am. This morning wey people dey road dey protest on top ASUU Strike matter, gistlover burst everywhere online as the KING OF WAWULENCE NATION release name celebrities wey apostle Suleiman don enter the place…u gerit!!! Even me wey dey do press review shock. You don here say… Aunty Iyabo OJO, Aunty Omotola Jolade, My own person MERCY JOHNSON (Prince wife), Ruth Kadiri wey just put to bed as been samakwelised as alleged by gistlover., why not see the full list yourselve…..oya press the read more button jare!!READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *