fbpx
April 25, 2024

Naija news-Headies Give Portable ‘Red Card’, Tell Am To Japa

0
portable-nigerian-singer

Naija Street singer, Habeeb Okikola, wey everybody sabi as Portable don collect red card from The Headies today.

The reason dem disqualify am be say him dey claim say him be the founder of ‘1 Million boys’

The organiser  comot water for eyes say dem regret  to announce that portable no be part of those wey dem wan give award again.

 

Weytin you think on top this portable matter? Click here make you read better naija news my padi. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *