fbpx
April 24, 2024

Gives us Osimhen, we ready pay €140m – Man-United

0

As transfer window remain just three day to end, Manchester United don yarn say dem dey ready pay €140m for Napoli striker Victor Osimhen now.

According to Jorge Mendes wey be Cristiano Ronaldo agent, na him don first give the info say may Serie A dey expect big offer for Nigeria international, Victor Osimhem

Mendes wey dey work like jacky on top Ronaldo matter may him for play for Champions League this season yarn say, as matter be now, Manchester United ready do anything make the swap for Portuguese star Ronaldo with Osimhen enter line.

You fit still enjoy the article: How to make money online in Nigeria (2022)

Man-United wey narrowly escape with one goal away win against Southampton on Saturday still no look good as fans still dey reason am say the club still need top striker wey still dey hungry for goal.

As we know say plenty club na get interest for Osimhen like Arsenal and Tottenham, but dem no ready pay the kind money Napoli be wan sell the player

The full ground inside The-Nation Online, click the read more button to enjoy the full tori READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *