fbpx
May 11, 2024

Fuel subsidy: Kwara govt warn marketers against hoarding

Kwara-state-governor-caution-oil-marketers

Nigeria Governors’ Forum (NGF) Chairman and Kwara State Governor, AbdulRahman AbdulRazaq, don caution oil marketers make dem no impose needless hardship on citizens through creation of artificial fuel scarcity for di state and beyond.

Di warning come barely hours after reports of unplanned increase in pump price of fuel and artificial scarcity by marketers for di state wey follow President Bola Ahmed Tinubu declaration to end fuel subsidy for di country.

 

FOR MORE NEWS: Kashim Shettima don resume work for VP office

 

Also, di Governor advise di marketers make dem stop any act wey qualifies as economic sabotage of di people. To hoard fuel wey dey buy at subsidised price and creating panic for di state na opportunistic and e no go dey condoned.

Part of di statement yarn say His Excellency, di Deputy Governor Mr. Kayode Alabi go leading task force to ensure say no fuel marketer causes undue hardship to citizens for Kwara State.”

According to di statement, any filling stations wey dem see say dem dey hoard fuel, dia Certificate of Occupancy (CofO) go dwey revoked, among other penalties.

You fit go read di tori as Kwara Governor Caution oil marketers…READ MORE