fbpx
April 27, 2024

Gov Otu don order petrol stations make dem sell at normal rate

otu-order-to-petrol-stations

Gov Bassey Edet Otu of Cross River State don give order to all petrol stations for di state make dem immediately open and sell dia products to di pipo until all issues dey sorted out.

Also, hin give order make all bank accounts wey dey operated by di state government dey freezed.

Otu give di directives on Tuesday evening when he follow journalists tok.

Otu  yarn say pipo no need to make life too hard for Cross Riverians. Na why hin appeal to oil marketers make dem open dia fuel stations and sell fuel at di approved pump price.

 

 

FOR MORE NEWS: “Don’t be deceived, marriage still dey work” – OAP Nedu

 

As hin freeze all government account, hin yarn say di Accountant General and di head of service don brief am. Also, hin don inform dem say dem need to do a needs assessment in terms of employment and other things”

In addition, hinyarn say all internally generated revenue of di state go dey channeled into one single account.

You fit go read di tori of Otu order to petrol stations…READ MORE