fbpx
March 28, 2024

Gunmen don kill 12 people for Taraba community

0
Nigeria-police-

Some people wey carry weapon killed at least 12 people for Bali Local Government Area of Taraba State, North-east Nigeria on Sunday.

Residents yarn say the incident happen for Mubizen, a Fulani community wey dey the Pangri District.

YOU STILL FIT ENJOY: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

One Fulani leader, Ardo Bello, tell BBC Hausa, say the attackers enter the community with uniforms wey dem wear and and dem kon dey act like say dem be members of a local vigilante group before dem start the disaster for the community.

“The attackers talk say dem enter the community to arrest suspects, as dem dey try do wetin dem come for, na so dem open fire for the people and dem kill 12 people on the spot,” Na wetin Mr Bello talk be that.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *