fbpx
April 19, 2024

2023: Why be say Tinubu dey always dey for news – APC chieftain, Oyalowo

0
Bola-Ahmed-Tinubu-APCs-presidential-candidate-ahead-of-the-2023-general-elections-

One member wey stand out fo the All Progressive Congress, APC, Ayo Oyalowo, put mouth for the matter about people wey dey claim say Bola Tinubu, the party presidential candidate, no well,  he explain say na him (Tinubu) be the main factor for the forthcoming presidential election.

YOU STILL FIT ENJOY: 2023: I have not withdrawn from presidential race – Tinubu breaks silence

Oyalowo announce this as hin dey answer plenty questions well well on top Channels TV’s Politics Today.

We remember say Bola Tinubu bin don post one short video of himself on top exercise bike on Sunday evening to take comot the rumor wey dey fly for everywhere. The rumour wey dey fly dey talk say hin dey very sick.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *