fbpx
March 29, 2024

Gunmen shoot anyhow for Imo

0
GUNMEN

Some Owerri- Unidentified gunmen on Friday na hin dem see as dem dey shoot anyhow for some parts of Imo state.

Di information dey gathered from eyewitnesses from Owerri and di environs from where di incident happened.

Also, di Imo state Police Command Public Relations Officer, PPRO, Micheal Abattam, confirm di development.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

But some eyewitnesses yarn say di gunmen plan na to force di sit-at-home order wey one Simon Ikpa give. Na order wey don dey denied by di leadership of di Indigenous People of Biafra, IPOB.

As dem dey shoot, dem attack some pipo and  some get injury. Rumor sef talk say di brother to Nigerian actor, Osita Iheme, wey dey known as Pawpaw dey among di pipo wey dem attack. Di gunmen still attack some security agents for different locations as well as residents wey dey return from their daily activities.

This tori dey inside Vanguard…READ MORE

For more news: NNPC go put money for road projects with N1tn – Kyari

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *