fbpx
April 19, 2024

Queue don disappear for Abuja after DSS ultimatum to marketers

0
DSS-Fuel-queues

E never reach twenty-four hours when Department of State Services, DSS, hand down 48-hour ultimatum to marketers make dem end di ongoing petrol shortage across di country, queue for filling stations for Abuja no plenty yesterday.

As dem check di areas, e dey seen say most stations still dey locked with black marketers wey dey sell di product for N300 per litre, down from di N350 per litre sold the previous days.

For di city centre, queues no dey as e dey before for di TotalEnergies station opposite di NNPC Towers while di Conoil station dey locked.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Checks follow show say some stations along di Kubwa expressway including Shema, Salbas, NIPCO, Eterna get small queues unlike days before di DSS hand 48-hour ultimatum to di marketers to make sure say enough supply dey.

Total filling Station along Gado Nasco Road Kubwa, open for motorists after weeks of shut down.

This store dey for Vanguard…READ MORE

For more news: Fuel Scarcity: DSS don give dealers 48 hours to stop scarcity of fuel or face di wrath FG

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *