fbpx
May 5, 2024

Hong Kong asks Japan make dem reverse ‘hasty’ Covid flight curbs

Hong-Kong

Hong Kong authorities on Wednesday ask Japan make dem remove restrictions on direct flights from di city. Dem impose di restrictions following di explosion of coronavirus cases for mainland China.

Di city use di same method when dem dey fight against Covid, including rapid bans on airlines wey dey carry virus-positive passengers and travel restrictions for nations with major outbreaks.

FOR MORE NEWS: Burkina Faso no fit expel official – UN chief

Japan evolve to one of di first countries wey impose China-specific travel restrictions this week as infections dey across di mainland following di dismantling of Beijing zero-Covid strategy.

Hong Kong transport department yarn on Wednesday say dem dey greatly disappointed by Japanese authorities’ hasty decision for di peak tourist season”.

Di department say dem don contact di Japanese consulate for Hong Kong to “solemnly request” a reversal of di decision — wey go take effect from Friday.

You fit go read di full tori…READ MORE