fbpx
May 5, 2024

Burkina Faso no fit expel official – UN chief

UN-chef-

United Nations (UN) Secretary General Antonio Guterres speaks during the opening ceremony of the COP26 UN Climate Change Conference in Glasgow, Scotland on November 1, 2021. - COP26, running from October 31 to November 12 in Glasgow will be the biggest climate conference since the 2015 Paris summit and is seen as crucial in setting worldwide emission targets to slow global warming, as well as firming up other key commitments. (Photo by Paul ELLIS / AFP)

UN Secretary-General, António Guterres, don show hin confidence in Ms Barbara Manzi, di most senior UN official for Burkina Faso, wey dey ordered to comot for di country by di government.

Guterres, for statement, yarn say hin get full confidence in di UN system for Burkina Faso and for Manzi commitment and professionalism.

FOR MORE NEWS: Christmas: Pope dey beg make dem put an end to ‘senseless’ Ukraine war

Burkina Faso military government for statement on Friday order Manzi make hin comot for di country and hin no give any reason.

Di government spokesperson  wey dem contact no talk why dem label Manzi, di UN Resident Coordinator for Burkina Faso, as “persona non grata” and dem still demand say make she comot on Friday.

You go like go read di full tori…READ MORE