fbpx
April 26, 2024

“I am not a Yoruba man” — Labour Party Anthony Chinasa-Abiola don tok following win for Abia

i-am-not-a-yoruba-man-Chinasa-Abiola-don-deny-rumours

Anthony Chinasa-Abiola, di elected Labour Party candidate for Abia state House of Assembly, don deny rumours say hin be Yoruba descent.

Despite di “Abiola” name for hin title, pipo don dey ssume say hin come from di Yoruba ethnic group during di controversy wey follow di Lagos Labour Party candidate.

Inside TVC interview, Chinasa explain say hin simply adopt di name Abiola to show support for Gbadebo Rhodes-Vivour, di Labour Party candidate in Lagos.

FOR MORE NEWS: Nollywood actress, Nuella Njubigbo call for special prayers as she mark birthday in style

According to Anthony Chinasa-Abiola, di name Abiola na just “nickname” or “guy name” wey he employed. However, Chinasa-Abiola tok say hin no deny di rumours until now because he want make di viral reaction favour GRV.
You fit go read di full tori…READ MORE