fbpx
April 18, 2024

I Go Correct All Wrong-Doings Of APC, Atiku don Promise

0
Atiku-

As the Peoples Democratic Party (PDP) presidential campaign train enter Benin City, Edo State, on Saturday, dia standard-bearer, Atiku Abubakar, don tell supporters say the ruling All Progressives Congress (APC) don destroyed Nigeria and every opportunity throughout the years wey dem dey in power.

Atiku even advise citizens say the party wey dey in power for nearly seven and half years ago no be party wey dem need to support.

YOU STILL FIT ENJOY: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

As hin dey address the rally for Samuel Ogbemudia Stadium, Benin City, the former vice president yarn say we don see how APC take destroy this country, destroy the economy of this country. Dem destroy educational opportunities. Dem destroy our job opportunities.

Hin finally talk say APC no be party wey people need to support. Hin dey call on their supporters make dem continue to dey loyal to PDP and PDP go dey loyal too.

You fit CLICK HERE go enjoy the remaining tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *